Fohcus Fohcus
2.4K posts


Na only you fit tell us wetin happen wey we go believe.
DJ TUNEZ@DJ_TUNEZ
OGBAFIA NUMBER 1 DON WAKE OOO!
English


@theadeszn Hey guy, no put Wizkid for your matter. I no dey use Wizkid joke with anybody—make thunder no kill you this year
English

@starboylekzy1 na only jesus wey rise on sunday una never blame
English

@DavyDavysegs @Oluwaseunwayne @olabisof_lag23 @bhadboi_zlagash small small dey use this copium make he no kpai u
English


It is tunez and burna actually
Chapo🗣️@FugaziReturn
Another video You can see two people fighting 👀
English

@bigken001 @elmejor_253 @Omolomo_o if nah like this you dey stand your ground for life omo u don fail o eje.
English

@agbero3567 @yobofgs them for put thier two inside UFC ring nah as nah one on one they want
English

@apresminut @Mystical_Visual @Olamilekan_121 if u dey find one on one, register for UFC or MMA 😭 gangster wey no get gang nah watin ?
English

@Mystical_Visual @Olamilekan_121 nah idiot 🤣DJ don chop better mending
English

@Olamilekan_121 You mo watch video before you come tweet this
Oya nau😭😭
English




















