ADEYEMI
384 posts

ADEYEMI
@Integrity_Ngl
BELIEVE 💯GOD and MUM🛐 I am an ELECTRICIAN.a Chelsea fan 💙..CR7 is the GOAT 🐐 BIG WIZZY🦅❤️
Lagos, Nigeria เข้าร่วม Ocak 2023
91 กำลังติดตาม22 ผู้ติดตาม

@Tunde_Blakcfc Na Thunder go fire you with that rubbish engagement you’re looking for
English

@big_zehrry When I Dey this kind setting I dey get joy like mad. People will go home with different updates ajeh
English

@iamlarrygee E no go better for two of them 😹bunch of average players both of them no even reach one
English

@F_skills_36 @mariolexxx @Beewhyade lol 😂 so X people too mumu like those people on Facebook too??? 😂😂Na today I confirm am so una no even who Weytin be ai and real anymore. I think say X people mature so no difference between them and Facebook people 😂😂😂make person dey believe this kind video in 2026💔💔😂😹
English

@mariolexxx @Beewhyade Nice , it’s good to give praise to the almighty after everything
English

@Samtrol_ @Trenches_X Well I no dey argue. Me sef don run am before but I dey tell you now Wey work don hard,before you see that kind thing again bro work don change ohh..and no be for TikTok sef
English

@Integrity_Ngl @Trenches_X That’s not true my bro
He get the way your profile go be cl go Dey text you die
I done run am before
English

1. Sell that casted Andr0id with burnt IP
2. In your next life, stop VPN-b0mbing Facebook like a dumb@ss
3. Quit sliding into DMs first like a desperate br0ke sc@mmer
4. Your one-month-old account can create a Page. Wake up, f00l.
5. Kill that pathetic “Thanks, my lovely fan.”
Osarie Defi@CelesCrypt
@Trenches_X Okay teach us strategic bombing
English

@Trenches_X Bro how discord dey work abeg you fit carry me on? I don tire for always on TikTok bombing whitout any better reward
English

@SavannahX221 @segunwire603 @oluwayeml How I wan take dm you when your acct no get where I go message you,dm me I go reply
English

@ejanNla @Trenches_X @jamiu20s Aswear bro,na why I no Dey ask for update online from Niggas,dem no get anything to offer you if you snooze dem go scam you join sef. If you say you wan give person update and you can’t post it or send am to my dm,I no need your update again be that
English

@Integrity_Ngl @Trenches_X @jamiu20s You get 😂😂all dem this yaro n their fmt funny how some lame niggas gon fall for this shit
English

@oluwayeml E get one scope wey you fit use ontop that tik
E never too cast 😂😂
English

@Trenches_X Abeg make una drop update wey person fit use abi new site where person fit bomb again. I don tired for TikTok man
English

@TheDamiForeign Only go agree that one i no dey among those foolish people wey dey reason like you
English


















