Sojiboi🐒@_popecruz·14hI no even shock say Twitter people unfollow me I dey active sef una dey unfollow talkless when I no dey active 😂😭แปล English8315294
Azeezat 💙♥️@Azeezat3011·1dI just finished unfollowing those that unfollowed me 🤝แปล English241304697.3K3
Soft@Mosoftgan·1dPerfect until…แปลOla@dev_olayinkaConvince me this is not a perfect setup English00014
Jannatān🇯🇵🫧@FirdaousIsiaq·1dJust finished representing my level in an inter-level quiz competition and na we carry 4 out of 5 BRAIN DEY, BEAUTY DEY, LEVELS DEY!!!แปล English724061214.9K6
Soft@Mosoftgan·1dOPay una don dey delay notification but if na to send play4achild now that one no hard youแปล English00112
late comer@eazy__02·2dMutuals? I follow back immediately abeg, make una pity me, I active I Dey engage with full force 😭แปล English32339677
𝐋𝐔𝐌𝐀™@vai1kai·2dBro to Bro: Please Build your X account 🙏🏽 Just Say "Hi" and gain 765+ mutuals belowแปล English6699736714.8K5
Soft@Mosoftgan·2dSomeone don unfollow me😭แปลSoft@Mosoftgan100 followers! Have I followed you back? English00017
abeeodun001🥰@UthmanAdna·2dHw person won reach 5m impression. This app don tire me oo😭😭แปล English32871925
Tall Freak 🙂↔️@dduuddeeeeee·2dI no even need anybody motivation Na everyday i dey see more reason to guide😓แปล English5921229
Bisola@BisolaOduloye·2dI love this app 😂 You will work soo hard before you get the rewards...แปล English13747424
samuel🥤@Bigsam7s·2dNo be to dey shout fb fb,will you engage back if I follow you??แปล English84131433.4K2