Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀

452 posts

Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 banner
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀

Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀

@Na_tty_rg

POP Artisan👷//FC🦅

เข้าร่วม Şubat 2023
162 กำลังติดตาม117 ผู้ติดตาม
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
JADON
JADON@whopls_·
E no get as e wan be wey e never be before....stay up...put motion...stay low-key... collect money.....squeeze face...leave talk for VDM...grind like say dem put grenade for your body.... fallout with style...ghost everybody....live your dream life...
English
18
150
629
8.3K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
Merlin
Merlin@HoeHoeOne·
For here we no Dey dance to song wey no sweet body 😂 Wizkid too sabi
English
879
2.8K
28.6K
3.6M
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
Black melanin
Black melanin@olamelanin·
Omo i go make am ooo Repost if e sure for you too
English
85
11.8K
20K
285.3K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
ᜰ
@socetyhatesjay·
retweet this if you’ve never celebrated your birthday.
English
66
943
2.5K
35.5K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
JADON
JADON@whopls_·
Na must say you go face am kpa....you no fit escape...people go whine you...babe go leave you...money go finish...things go fall apart...naso God share problem give everybody na still the same way him still share blessings...as far say life dey hope, hope dey..money dey... no fo
English
49
540
1.8K
25.2K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
LU₦GU B$Y🌳🍃
LU₦GU B$Y🌳🍃@papilojr6·
Grind like say tomorrow no dey cause tomorrow dey na why you suppose Grind Use money find better update Bomb Try Connect with one or two sharp loader Collect money squeeze face Follow them post sad memes for status Put your real niggas on na them gat your back when things red
English
22
53
111
2.2K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
.
.@Fimiye·
a nigga like me will always win
English
27
287
987
13.8K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
JADON
JADON@whopls_·
No love your babe pass yourself... because even that babe go leave you if you no upgrade yourself...stack up...build kpa...do investment even if na small small before you know am...you don stack everywhere....no rush to become anything...great things take time and you're great...
English
28
140
528
8.8K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀
Take a few minutes each day to look around you. Be proud of the life you've built and the future you're still building.👌
English
0
0
0
1
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
.
.@Fimiye·
If you're proud of your Dad. Retweet this.
English
196
33.4K
45.4K
1M
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
JADON
JADON@whopls_·
Pushing Ps everyday.... throwing grenades here and there.... casting my net to catch some fishes... pulling strings... finding my own needle in the haystack...when you see me balling just know I put in the work...no shortcuts..
English
12
107
480
6.4K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
JADON
JADON@whopls_·
Crazy believe.... consistent work...always believing it will happen...doing your thing even when e be like say e no dey go because you get that believe say e go sup again...no much...talk...dey on bakky...knack babe... release stress...follow up work again...pull money...go hide
English
10
73
338
6K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
Ⓜ️IAG
Ⓜ️IAG@GG261106·
One DJ dey sell out internationally One Dey wait make him master tweet before him tweet smh
English
33
284
2.1K
33.1K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
JADON
JADON@whopls_·
Your babe no de bring blessing for you....na God dey give blessing...no go do dodoyo for person wey de use you just to survive...use your head at all times...no allow anybody chop your % for work and no chop person own...move like a bullet..knock down obstacles on your way....my bro..no allow woman slow your motion
English
37
177
688
11.8K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
Whizzberry
Whizzberry@Whizzberry_·
It’s my day. Grateful for life, lessons, and blessings, Thankful for every step of the journey. Happy birthday to myself. 🎂 ❤️
Whizzberry tweet mediaWhizzberry tweet media
English
345
652
6.5K
75.6K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
JADON
JADON@whopls_·
As you de hustle....dey beg God for mercy and Grace....no use all your money for useless things...play sporty but no dash sporty...buy crypto keep...buy stocks...invest for piggyvest...keep money wey go save you tomorrow...buy Gold...buy land...do everything possible to get steady money...na him sweet pass...carry person babe nothing go sup...live your life the way you want...avoid popo...dem go drain you...stay low-key...burst out with flying Dutchman style...
English
98
367
1.9K
32.5K
Dfw_Ñätty🇬🇭🇳🇬🚀 รีทวีตแล้ว
OurFaveOnlineDoc 🇬🇧 🇳🇬
OurFaveOnlineDoc 🇬🇧 🇳🇬@OurFavOnlineDoc·
“If I don’t give you Constant Electricity for 4Years, Don’t vote for me when I come back for 2nd Term” -Bola Tinubu, 2023. Every time you see this video, Please share, please repost, please retweet. Make sure every Nigerian sees this. SHARE EVERYWHERE!!!
English
526
19.1K
22.5K
418.7K