ทวีตที่ปักหมุด
Ègor
628 posts


@agboola_creates @forexblog9ja Because of one SL? Where you dey when TP dey hit?
Comot body bro.
English

@OGtipada @forexblog9ja You go chop SL tire.
The guy no different from amateur trader.
Big name big lot size.
Unprofitable trader

Epo, Nigeria 🇳🇬 English

@agboola_creates @forexblog9ja Oni jere😂
Olofo
No go dey curse our baba ibe
If e no favor you and your family, comot body ✅
English

@agboola_creates @forexblog9ja Na God go punish you
Same Dax abi you no sabi copy signal
English

@forexblog9ja Dax dey do am.
Dax dey very useless.
Na false hope the werey dey give me before I run go Kevin talent group
English

Location 1 - N400
Location 2 - N800
YH@Yemihazan
Men, how much does your barber now charge you for haircut in this economy?
Français

Even after I Shazam your music, I'll still go ahead and tell you how much of an exquisite taste you have
jeff ski_🔋@yerafuntrouble
What's your contribution to society?
English














