Official P
510 posts

Official P
@Prokido_
loud 🗣️|30BG ♥️|Afrobeats 🎵|Cadet
Port Harcourt, Nigeria เข้าร่วม Ekim 2025
688 กำลังติดตาม475 ผู้ติดตาม

@Prokido_ @_____nuella1 Her head nor good, Carter almost bankrupt when she dey with am
English

@_____nuella1 All this one nah Cater attributes nah, Abi you wan take Cater from lalaa 😂😂😂😂
English

@Rhapxodyy @davido All this things nah audience ohhh, you no get audience yet so how you wan take do PR, who go view am????
English

Dear Dr. @Davido,
I don come again as the certified beggar wey I be. 😄
Abeg, if there’s any PR opportunity available, I go sincerely appreciate am. Make person see food chop.
Whether na to promote Munch It, handle PR for Accord Party, support your music projects, or even help push your CD, I go gladly put in the work and deliver.
Your boy dey available and ready for duty. 🙏🏾
Respectfully waiting for your call-up. 😂❤️
English

@EzendukaEric @mikeafolarin How can I watch it on telegram please, give me a link
English

@ayam_Chizzy The name came out after eve ate the fruit "God has left us"
English

@SirBigBobby E no get how this girls no go beat their husbands 😂😂😂😂
English


@vet_perry If he had used one song, you for still support am 😂
Fan base madness 😂😂😂
English































