Sammy
40 posts


@chioma_special_ Wetin concern iPhone with dating? Na the iPhone you wan date?
English
Sammy รีทวีตแล้ว

@heis_beebah18 Pass o, this one wey she Dey look like person wey wan move phone
English

@miraghini Na everything wey Dey there boys go pieces sell, still sheet for there join
English
Sammy รีทวีตแล้ว



































