⸉⸆★ รีทวีตแล้ว

why you think dem invent “you can cheat on me but don’t rub it on my face”
na for boy wey dey press nau 😂😂
YOBAMS.@djyobams
E pay babes make you cheat on them than make you allow them spend their own money. Dem hate debit gan.🤣🤣
English

























