I just saw coakroach crawl pass the bread and egg wey i wan chop this night… a younger me would have throw everything away, but a tinubued me is wiser than that🧏🏾♂️😂
You sabi run?
You fit jump fence?
You sabi the*f?
Like u sabi the"f well well?
Things dey miss as you dey pass?
I get job for you tonight.
DM me, fastest finger.