VADDOLEE 🇧🇪
191 posts


@UnderCartel1 Have you seen kunle poly , do you know Agbaje and Efele ? Those squads still get their own squads wey dey follow wizkid. Na only booty squad Davido get .
English

@ArewaAdebukolaa Sense u no get, u dey there dey vomit rubbish from that ur dirty mouth ahbi ogu wan kill u sha😡
English

@Chichi11875841 @DonCorleone707 Wetin mavo get wey shalli no get
Lol make mavo feature international artist with the bullshit wey him dey sing nah foolish people
FC (foolish children)
English

@DonCorleone707 Shali way jeolousy won kpai am since mavo start to deh move with wiz werey won cry
English

@LaurenceJa76815 @VADDOLEE @fcspokesman Na internet you Dey Dey run mouth. Burna boy no reach prime Terry g.
English

@yabaleftonline Make una go settle una Imade custody court case first 🙏
English

@ThatOjoBoy Person wey dey make mouth say dem match tunez put for ground ...as wiz tweet ..he change mouth start to dey explain say na only slap he slap m...no be fear be dat...well wiz don already tell am say video evidence dey....he go explain tire ...he go learn new thing
English

After knocking out Ogbafia down on the Ground yesterday, Burna Boy steps out in style this early morning in Lagos, at the club balling
ThatOjoBoy@ThatOjoBoy
Burna Boy out in Lagos this early morning 😍❤️ Aura day Cry 😭
English

@dammiedammie35 Baba na baba
Make dat guy Dey prepare to go back to PORT HARCOURT O 🙄😂
English

“Wizkid is way too sav@ge for this world bro, you people know better but you still play with him. like, let him be, you guys know he’s not a h00ligan and that’s why you guys always want to resort into v!0l£nce since you can’t b£at him with numbers and doings or anything”
- Riri
English
VADDOLEE 🇧🇪 รีทวีตแล้ว

Only this guy has problem with Davido, Burna boy, Seun kuti, Fela, Rema, Don Jazzy, Banky W, Patoranking, Rudeboy, Phyno, Kizz Daniel, Tina savage, Flavour, Mr real, Omahlay, Perruzi, Wande coal, Victony, Fola, Big Banju, Nathaniel Bassey, Shoday, GUC, Mercy chinwo, Chike, Young John, Ababanna.
Something must be fundamentally wròng with him.
Wizkid@wizkidayo
Pussy nigga Jump a dj with 10man carry diddy towel Dey dance. 😂 I never see fool like this diddy babe for my life 😂🤣
English
VADDOLEE 🇧🇪 รีทวีตแล้ว

@_AsiwajuLerry A Touring artist can’t associate himself with a Non Touring artist Eje
English
VADDOLEE 🇧🇪 รีทวีตแล้ว

@Ghost00xxl @Feeztm So because I join military I no fit talk
Ontop 100k lmao
English

@Feeztm He wouldn’t be in the dark hole if he read the rules and regulations…
English

@iwhente @drpenking Nah every time dem dey distract una
And you must be gullible if you’re getting distracted too 🤌
English

My issue is while the country is so hard about election and 2027 timeline to have a change of govt. Suddenly a week that ADC is having serious issues with inec, various celebrities issues came up from funke drama with toyin Abraham, VDM and Blord, burna boy and Dj tunez, now Moses bliss. Is this a coincidence or a kind if distractions to the youth who's hold be in mass to stand up at this rightful period our voice would send message 🤔
English

@officialelsanto @Dennisk1919 Why can’t the same dss arrest gumi 😏
Abi make dem go pant their self for his
I swear una really deserve tinubu and una ever even suffer yet
English

@Dennisk1919 Una dey muzz me 🥲 , say Dem never arrest am na because DSS never ready for am . Dem no need y'all permission to do so . DSS no send govt no send u nd ur smartness once they ready for u .
English

This is exactly what i was saying two days again. They purposely wanted to pin that revolutionary label on him to get him arrested, but thank God he was smart enough to remove himself.
Now see this, he's already getting calls from DSS claiming they heard he's planning a protest when he never planned one. It was all planned. x.com/dammiedammie35…
English

@GeorgeTajiri_ @Moha001_Onyango You thinking this is slow shows you’re slow either 😒🤦♂️🤦♂️
English

@Moha001_Onyango Last I checked the earth is said to rotate at the equator at a speed of 1670km/hr and orbit the Sun at a speed of 107,000km/hr LOL !! Is this video is in slow motion?
And then check the Artemis II launch and trajectory. No vessel passes the firmament.
This is CGI. Stay woke
English


















