เธเธงเธตเธเธเธตเนเธเธฑเธเธซเธกเธธเธ
๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐
17.8K posts

๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐
@_Moolah_1
๐๐๐๐๐ ๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐ ๐๐๐ Check it out๐: https://t.co/f61kYndEWO
Africa เนเธเนเธฒเธฃเนเธงเธก Temmuz 2024
1.6K เธเธณเธฅเธฑเธเธเธดเธเธเธฒเธก1.8K เธเธนเนเธเธดเธเธเธฒเธก

@darmyball Which kind reward b dat again ooo ๐คฃ
English

@_Moolah_1 ๐ ๐ ๐
No wori... Just save am. There is reward after kpai.
English

@darmyball I sha know say I no go d!e with this my virginity sha
All this lady no wan see me ooo just becs I no do religion
Omor ๐ฅน
English

@darmyball @mykael_yuddy ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
QME

@darmyball @mykael_yuddy ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Even dat 3month sef no get evidence
English

@_Moolah_1 @mykael_yuddy As you see this man, u think say im god go get power.. Person wey suppose to do everlasting fuel, e go do only three month.. ๐ ๐
English
๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ เธฃเธตเธเธงเธตเธเนเธฅเนเธง
๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ เธฃเธตเธเธงเธตเธเนเธฅเนเธง

@darmyball @declasiqstudio_ Iswer
English

@_Moolah_1 @declasiqstudio_ ๐ ๐
U wey know.
We na this material world we know oo. One step at a time.
English

๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ เธฃเธตเธเธงเธตเธเนเธฅเนเธง

@darmyball @declasiqstudio_ Lรฃzy people wan go enjoy wetin dey no work for ๐น๐น
English

@darmyball @mykael_yuddy Dat number 100 of Dem go dey okey nah abi ๐
English

@mykael_yuddy Over 17000 gods recorded in history so far..
Ask again.
English

@darmyball @Aynoniii โน๏ธ๐๐๐
Nah disappear I need
Make I dey fly like ๐
English

@_Moolah_1 @Aynoniii x.com/i/status/20457โฆ
Na dis one I sabi do. Incase you want to.
Na Allen Avenue dem dey learn how to disappear @Aynoniii
Abu_Noorโข@Arhermad
This kind of so-called โbulletproof medicineโ should be taken by the person who claims it works. They should use it and test it on themselves ๐๐๐. Honestly, these people must be very brave, because I see no reason why I would ever agree to have such a thing tested on me. May God continue to protect us.
English

@darmyball I dey find who go do disappearing juju ๐ for me make I enter any bank ๐ฆ go check something
Pls do you know anyone who can help me
Abi juju no get power reach all doz side ๐คฃ
English
๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ เธฃเธตเธเธงเธตเธเนเธฅเนเธง

@darmyball @Aynoniii U nko ๐
Filipino

@_Moolah_1 @Aynoniii suppose to know.
Tell me d result after you don try am.
English








