M●TI●N

61 posts

M●TI●N banner
M●TI●N

M●TI●N

@_crazymotion_

Took E of Emotion and been on go ever since.

เข้าร่วม Nisan 2022
140 กำลังติดตาม141 ผู้ติดตาม
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
Na wetin offend Elon be this, I understand.
M●TI●N tweet media
English
0
0
0
6
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
Elon de vex say I de engage my mutuals see y'all in three days. Make una still follow me I de with una ajeh
English
0
0
0
6
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
Oya na.
M●TI●N tweet media
Español
1
0
0
9
Zaga🍃
Zaga🍃@MrChulo__·
Put you in Prada keh, I no be WAVE$TAR.
English
4
9
17
57
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@1meajay Before you shame a whore Burn a simp ( them be the major issue )
English
0
0
0
36
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@_khalil01 This smart assist i no really like am cause e de ruin my game but once I notice say person de use am for pvp I go on my own make we de use Ai de go like that. Because tell me why normal vinicious de mess with my 106 Roberto Carlos.
English
0
0
0
10
𝐊𝐡4𝐥𝐢𝐥
𝐊𝐡4𝐥𝐢𝐥@_khalil01·
Smart assist btw. please, if i dey condemn am, don’t come to my cs with this bullshit talk “you self on am” “na sha in-game feature” lmao. same thing we complained about for years, hackers making it difficult for gamers to enjoy the game fairly…
English
19
10
56
1.3K
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@Austin_Duruaku Lol I swear, you never even de see 100 views you de buy bluetick you wan impress Elon?
M●TI●N tweet media
English
1
0
3
11
Austin DC
Austin DC@Austin_Duruaku·
You wey get 20 followers kon buy blue tick dey feel among. Baba com join us beg for followers 😂
Austin DC tweet media
English
22
7
35
333
Torie🌸🎀
Torie🌸🎀@callmevictorie·
All my efforts to enter 100 followers just dey fail 💔
English
83
11
131
2.6K
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@Big_Obot Hwfa shey you go eat the phone and the pad join😂
English
1
0
1
15
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@MrChulo__ Real, I no fit count how many times I tell myself say I go stop smoke.
English
0
0
2
65
Zaga🍃
Zaga🍃@MrChulo__·
Getting your life together is tougher than it sounds.
English
16
58
177
2.3K
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@Big_Obot No worry, rumuokwursi soft na there i grow up.
English
0
0
0
5
Big Obot
Big Obot@Big_Obot·
@_crazymotion_ Oh chim this one you say make I hold my phone tight 😂 I no go oo 😂😂
English
1
0
1
10
Big Obot
Big Obot@Big_Obot·
Since wey person come this oma Porthacourt, I never even see babe nawa oo with all the talk I ear before coming 🤦🏾
English
7
0
25
383
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@1meajay Na why 234 niggas gats learn self love.
English
0
0
0
19
ajay
ajay@1meajay·
nobody make themselves happy for this life reach women
English
48
75
477
5.6K
Sumzy
Sumzy@Greg_Assumpta·
Make I go unfollow people wey no fb 😌
Sumzy tweet media
English
100
14
158
2.2K
M●TI●N
M●TI●N@_crazymotion_·
@FlexxWeb3 This guy you just de make me laugh this morning😂 Mutuals?
English
1
0
1
10
Web3 Flexx.ETH🌐✨
Web3 Flexx.ETH🌐✨@FlexxWeb3·
Pastor: whatever is giving you problems in life, Cut it off Me:
Web3 Flexx.ETH🌐✨ tweet media
English
5
3
8
4.9K
ajay
ajay@1meajay·
if man ask you for money, na "begging", but if woman ask you for money na "billing". oya nau.
English
31
532
3.1K
27.7K