Deathrow
391 posts


@GovvmentJ UKODO!! Just Dey rule Dey go. You nor need election. 🤣🤣🤣🤣
Shame.
English

@GovvmentJ Jokes apart bro. We’re lowkey pushing 40. Still can’t believe it. Still struggling like I’m 18.
English

@Toluzene @ProsperNL E no go peel anything. I’ve been active since 2009 till now. 😜
English

@justtmilli Bro! Sub go soon finish, I wonder wetin go happen when e finish. This life sha.
English

@godson_jnr1 How he take know say na preeq he suppose use? Why he no use him toe or index finger?
English

@jojosinniva We when come Dey approach mid 30’s wetin we go come talk?
English

@Dan_baba04 $500? If I see that money now, I go buy presidential form. Contest 2027.
English

Where the N50M wan come from?
I no get SportBet Slip
I no get work wey I dey expect salary
I no get Oyibo we wan send me Dorris
I no dey Push White
I no dey run KP
Where I go see the money from??
Maxvayshia™@maxvayshia
If ₦50M enters your account tonight, are you investing it or relocating?
English

@tofumjay @igboonaija3 There’re ways around it my bro. Not going to be easy but he can do it.
English






















