BIG A
5.2K posts


@able_abel1 You'll be forced to ask yourself how such degenerates got into medical school, then you remember you're in Nigeria - the land of possibilities, but for bad things.
English

@ajsixty ss3 extension class 😭, she snuck into boys hostel and we cuddled all night! 🥹❤️
English

@able_abel1 na where e feel say e get relevance na 🤣
once e leave here nobody sabi him gbedu again.
English

@praisepal_ And on top the while chaos, una president carry trophy hand over to them
English

@able_abel1 i like as una class do them yesterday, make dem chop the award.
English

@praisepal_ And the kain 026 come dey happy on top the thing
Guyyy I wan madd😂😂
English

@able_abel1 bro the way some many doctors wey de finish from our school de behave I de doubt say…dem de actually graduate.
like bro go for your housemanship nau!!!
English

@praisepal_ They dey always collect back na
Na why I too like my class
English

@able_abel1 na why I no de associate myself with that place, tried it once last year and dem always see me finish.
English

@praisepal_ Person wey don be doctor o
Wetin you dey find come students matter?
English

@able_abel1 that guy wey slap person bah, he wan try that thing with me one time he think say I be small pikin 🤣
English

@able_abel1 e get one guy for ebsumsa wey de always come my mind anytime i see this kain thing 😂
English
BIG A รีทวีตแล้ว
BIG A รีทวีตแล้ว

@Just_JONIER People be displaying all manner of madness all in the name of chiefs
English
BIG A รีทวีตแล้ว
BIG A รีทวีตแล้ว





