knight of $XRP ⚔️

7K posts

knight of $XRP ⚔️ banner
knight of $XRP ⚔️

knight of $XRP ⚔️

@bashorunGAAAAA

When I’m not diving into the world of cryptocurrency, you can find me exploring new hobbies, spending time with friends, or enjoying the great outdoors. ♈️

Dubai, United Arab Emirates เข้าร่วม Mart 2025
87 กำลังติดตาม176 ผู้ติดตาม
knight of $XRP ⚔️
knight of $XRP ⚔️@bashorunGAAAAA·
@Toluwase_x That guy Theonsage or Wetin dem Dey call am do pass u , like e do more than .. but timeline turn him enemy , everything na time .. keep hustling , content go finish 😂😂😂😂
English
1
0
1
458
HONEY🍯🇺🇸
HONEY🍯🇺🇸@Honeys_Money1·
Can I drop my Aza OBO? 😫🤣🤭
English
68
36
439
19.5K
Debbie Goddezz
Debbie Goddezz@debbie_goddezz·
Join me as I cook my sassy naughty signature fried rice.. you can also book me for party or private chef. 😍🔥
English
92
92
1K
111.4K
Enori🎀
Enori🎀@Brattyenori13·
I am a model but not yet signed ,pls support me on my new journey 🙏🥹
Enori🎀 tweet mediaEnori🎀 tweet mediaEnori🎀 tweet media
English
195
106
358
27.2K
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
Wait, where’s the garden of Eden even located?🤔
English
399
146
1.1K
35.7K
ALOME GIFT🗨
ALOME GIFT🗨@StevenOkwe·
@jada3_p Na old age de worry sha cos why all those unnecessary tweet?
English
5
0
1
371
jada.p
jada.p@jada3_p·
Something about a Monday morning makes me really happy 🌅
English
160
573
5.1K
43.3K
knight of $XRP ⚔️
knight of $XRP ⚔️@bashorunGAAAAA·
@Only1nutElla Make I follow you , coz once I enter Nigeria again. I go like knack .. I don talk my mind , e con remind for ur hand
Dubai, United Arab Emirates 🇦🇪 English
0
0
0
2.6K
knight of $XRP ⚔️
knight of $XRP ⚔️@bashorunGAAAAA·
@Johnho_ You don too hustle for banger tweet , meanwhile dem no Dey force grace .. drink this and restart ur life again ..
knight of $XRP ⚔️ tweet media
English
0
0
0
219
Johnhô! 😀🦍
Johnhô! 😀🦍@Johnho_·
So nah 2million wizkid send god over everything, then con lie say nah 20m
Johnhô! 😀🦍 tweet media
English
14
10
83
4K
𝐂𝐘𝐏𝐇𝐄𝐑 ✞
Na so them hype Morayo, today the entire project is buried and forgotten 🤷‍♂️. Zero replay value, dead catalog, and not a single track could even smell 100M streams 😭💀. Man just enters the studio to bake sleepy trash, drops it, and thinks active camps will be scared? Genuinely, who is still listening to Wizkid in big 2026? Lmao
English
12
4
14
493
knight of $XRP ⚔️
knight of $XRP ⚔️@bashorunGAAAAA·
@abs_uiux 💪💪💪, when are we getting master class on videos making and more , any WhatsApp channel ?
English
0
0
1
57
Abkr Sadiq
Abkr Sadiq@abs_uiux·
Funeral Memorial Poster design How to use the prompt: Open ChatGPT and upload your photo then Paste the prompt 👇
Abkr Sadiq tweet media
English
8
25
71
3.3K
EzezeGT
EzezeGT@EzezeGT·
@bashorunGAAAAA Check my post I nor dea copy person tweet I nor dull like you wey dea smoke ice and cigarette 😹
English
1
0
0
16
EzezeGT
EzezeGT@EzezeGT·
Una sure say wizkid dea alright? How person wey wizkid say he nor get Talent go perform for World Cup two times, then dea do #5ive album tours from 2025 to 2026. and you wey you think say you get Talent pass Davido dea Lagos dea climb Table dea do Backy dea, Igbo dea 😭💔😹
English
9
7
53
1.2K
knight of $XRP ⚔️
knight of $XRP ⚔️@bashorunGAAAAA·
@Johnho_ Information reach you 😂😂 u wey dem go start gofund me for if bandits mistakenly archive u , e con talk am like person wey him life Dey valid and potential 😂😂😂 una no real for this X o , information reaching me 😂😂😂😂😂
knight of $XRP ⚔️ tweet media
English
0
0
0
58
Johnhô! 😀🦍
Johnhô! 😀🦍@Johnho_·
Information reaching me now that Sony Records dropped our biggest bird 😂😭
English
11
17
153
8.6K