Dave
240 posts


@oluwaseunanu50 @Ephygnosis @dea_vid @niff_wizzy @jesu__tofunmii Omoo…Memories😂😂…We go play street competition…Use tin milk and bulb do trophy for winner 😂😂🤲🏽
English

stop lying bro, this ball was never sold for N400. the lowest price we got it was N1500
Nnamdi 🦅@_Nsznn
This ball is now sold for 8k, we used to buy it for N400.
English

@obitryce @dea_vid @niff_wizzy @jesu__tofunmii Na health felele he Dey talk about.. I hate that ball ehn
English

@dea_vid @niff_wizzy @jesu__tofunmii Na Felele you dey refer to as "stupid ball wey dey like balloon"? 😂🤣🤣
We dey boil am that year make e thick well 😂
English

@dea_vid @niff_wizzy @jesu__tofunmii Very correct bro, health 4 was #250, size 5 was #300, Felele was #70. Na later we begin dey play tanko, contribute #1200 buy am
English

@dea_vid @niff_wizzy @jesu__tofunmii E come get the one wey be say na Dunlop gum dem use Dey make am.
English

@MachalaDoctor lol you people no get anything but you go dey criticise people way get, fools he only re rapped it in a different color and look at the caption he made.
English

@niff_wizzy @jesu__tofunmii We bought this ball for #300 bruh #20 for kpako and #80 for that stupid ball wey dey like balloon
English

@jesu__tofunmii yk I’ll never do that. I mean I was talking from my experience but yeah I still stand on the fact that Health ball was never sold for 450
English

@dea_vid Lol. Even if he cheats ? I better not know about it. We're good
English

I was in Lagos at the time and was constantly complaining about stomach pains. He asked me to go for scan and the result said I had appendicitis and needed operation. I was so scared because that would be my first operation. My mom is late and my elder sister is far away
Feezha@eezharhh
What is that one thing your partner did that made you say, “yes, I’m going to marry this person”?
English

@mrs_dimplesz Haha. Glad you came out strong and God bless that man. Please don't leave him even if he cheats
English

@dea_vid Hahahahaha. God self go understand because I needed one for the road
English









