
@KingAndreasss Na you talk say everybody are wired differently na still you don drop 200 comments on top this p
English
henry2high
9.4K posts



@tunmise_adeleke Came across your page just like week. Whatever you pray to, e dey answer. Oil Dey Your Head!!


200k wey no sub starlink for 4 months😂 I go feas curse you for like 365 days


E give game owner 200k Out of 9.9M God abeg no put my big boom for any follower hand 🤲🏽


@tunmise_adeleke I got 10/10 🎉🎉🎉🎉 70k odds 100 to 9.9M

I spilled some tea🤭... @PeakMilk

Where men dey carry lubricant and cd go May we not go there with flower 👏



🚨 Wolves have been relegated from the Premier League to the Championship.