Mark Angel
1.5K posts


Wetin I do this person abeg. I'm confused
Enii 🕊️ 🇵🇹🍨@Enny__20
@markangelcomedy Wetin I do you nau 🫴🫴🫴
English

Fact! True talk... I dey call my guy since Tuesday, but na only 'flash'
him dey see. E be like say this network no want make we hear each other voice... so its like: "Voice Over!" MFs
Airtel Nigeria@AirtelNigeria
Calls that connect in a flash. Enjoy fast-connecting calls on Airtel Voice-Over-LTE
English

@markangelcomedy I don't know why I don't find you to be funny
English

@markangelcomedy 😂😂😂 see mumu you wey I don hear your story tire of how stingy you they, me beg you 😂😂
If to say you know me you go know say the day you come my work place with your hunchback I no even greet you to tell you say I no send you
Port Harcourt, Nigeria 🇳🇬 English

@Peace1651926196 U put passion for this your beg beg business, God forbid
English

@markangelcomedy This guy stingy tahhhhh
Na why ehn dey the way e dey, God forbid
English





