ทวีตที่ปักหมุดModel@model2is·18hYou want make I follow you but you no Dey follow meแปล English120131142.6K
Model รีทวีตแล้วBlessed😈@Blessedonx1·2h@model2is Everybody na Judas on the streets of twitterแปล English11127
Model@model2is·13hAs I Dey follow everybody wey nobody gree follow me back e good?แปล English6511731.3K
Model รีทวีตแล้วGehGeh@official_Gegeh·2hAll Farmers association members We go on break by 12pm everyday Start farming from 7am till 12pm Take a break from 12pm till 1pm then fire down till whenever you want to sleep ❤️แปล English84332056.8K3
Model@model2is·2hUna sure say this Elon money go reach all of us? Make some of una give up abegแปล English30440
Model@model2is·2hE get how you go do April fool near me I go first break bottle for your headแปล English01331
𝐋𝐔𝐌𝐀™@vai1kai·2hNeed more verified followers? Comment below and make sure to follow everyone who likes your comment ⬇️แปล English168281072.3K