Franca
177 posts


@DiianaD_ @ParodyChef Asake cos he went on to achieve more success
English

this is what a god looks like
REMA NEWS@heisremanewss
Rema mostly rocks different kinds of Ray ban glasses. 👀 something cooking ?
English

@hynex0fficial1 @cal_mhe_iva Wiz na trenches boy , so stfu u nepo baby ,
How far now sef the boy big so no wam ❤️
English

@cal_mhe_iva A video Davido sponsored because wiz was broke?? 😂💔
English

@SENORTHEGOAT @Symply_rhoda1 Wow , this ur dreads wey resemble indomie , u no get brain again 😅
English

@Symply_rhoda1 Yes it's enough reason to conclude , and besides it's not just world cup, check other records
English

@DDoflagos Nigga what!!!????😂😂😂
I understand ur foolish talk sha, u no nothing
Una dey only use 2020 wiz compare so I no blaim u
Na Spotify una always use for comparison 😂 him don dey before Spotify show face for Nigeria so "calm down "
English

@hakeemrsn @Bigjiggy101666 @jerome245666 What era , u sef know say na wiz pave way for all this new gen artist including Burna boy ,
U know that but u go one argue
😂
Make una own this moment carefully we still dey
English

@Bigjiggy101666 @jerome245666 Leave d werey make e Dey wurugbonlenu
English

Forget local streams, I swear on my life Wizkid is never reaching this level
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨Burna Boy & Shakira at the 2026 FIFA World Cup Opening Ceremony Stage 🔥 ODG REPRESENTING! 🇳🇬🌍
English





































