
DAVID NOT OBO 🍃
431 posts



We no de OMO AKIN fo here



seyi vibez makes trash music.


I no blame xeus way Host blockfest for SA, coz watin be This? 😭😭😭😭

God, see web3 hangout which kind settings be this😂😂😂…..and na these ones de talk say $10k no be money for TL, see 3 for 10k baggy for their leg😭😭😭😭😂😂😂😂😂

Buy all super cars finish, he no see money take care of him skin😂😂😂



Your people go try jump me? Cause I sabi say you no go fit do me anything unless you pay person. Abeg no dey form tough guy, bro. Big ARTIST like you crashing out online. Same online that has videos of you crying for women. SMH






I no blame xeus way Host blockfest for SA, coz watin be This? 😭😭😭😭

Your daddy your daddy nah only thing Una know … why ur papa no hustle … shut up n slide for TUNEZ



Something light for Breakfast 🤭 What about you?👀🌚




















