22🍀
17.8K posts

22🍀 รีทวีตแล้ว
22🍀 รีทวีตแล้ว
22🍀 รีทวีตแล้ว

Make I tweet make e no be like say no be dem use timberland pound some hours ago*
DJ TUNEZ@DJ_TUNEZ
OGBAFIA NUMBER 1 DON WAKE OOO!
English
22🍀 รีทวีตแล้ว

them say i dey cap but this was Burna Boy chilling in his section peacefully last night until DJ Tunez went to meet him and got the beating of his life.
benny.@1BENNY7G
you want enter section go greet person wey you don dey sub since last year, bouncers warned you severally not to come close but you no gree hear word. you do strong head go meet am, you chop beating last last. abeg make una help me judge this matter truthfully, who dey at fault?
English
22🍀 รีทวีตแล้ว


22🍀 รีทวีตแล้ว

lmfao man you no fit see spaceship billy for that kain settings
Los Angeles@elmejor_253
@kusssman If WizKid dey tour tunez for no see this beating sha
English

For Burna matter wiz dey always play smart by choosing silence, he sabi say ODG don trap dem down na to enter make everywhere burst.
Seun Dudu@dudubody
If na Davido crew beat Dj Tunez, Wizkid for don drop like 80 tweets
English

I’m so lost what’s going on?
STARBOY@DammyOA_
There only two people maybe three people untouchable in Lagos for the kain matter. Wiz, Badoo then maybe reminisce.
English
22🍀 รีทวีตแล้ว

You no add your papa ?
…@Praise_Ffs
There’s only four people untouchable in Lagos for the kain matter. Wiz, Badoo, Praise_ffs and Davido.
English
22🍀 รีทวีตแล้ว

my nigga. fall back man! 😂😂🖕🏽
T@MrT_DOT
@burnaboy be like say u no wan tour America again for the rest of your life.
English











