ทวีตที่ปักหมุด
Jewboy
608 posts


@MichaelObh65623 We no just pay attention to the new orderflow. We don chop SL, we moved from this side... Nice one
English

Second trade of the week.
Sells on #XAUUSD
First Entry 16RR Second Entry 11RR
😮💨
#SLP #Consistency




English
Jewboy รีทวีตแล้ว

Abeg how Una dey farm visibility? I no fit waste 16k views abeg now 🥹🤲
Jewboy@theJewfx
@Gilmoorre Wetin be the name of this shoe again 😩. I remember rock am that year oo
English

@tradericch I be enter but I don't think it will buy anymore. I'm selling..
English

I can't believe myself right now. I lost the account guys 🥹
I'm so ashamed of myself
Took 3 buy trades on gold. Somehow it skipped my mind to check blue guardian rules cos I thought it was as others.
@probernard_02 i don fall your hand.😞
Bernard@probernard_02
Winner according to Grok x.com/i/grok/share/1… Congrats @theJewfx
English

@theJewfx @Gilmoorre Toms oo, dem dey use this shoe oppress for school before all star blow 😂😂
English

@theJewfx @Gilmoorre Tom's still dey ooo.... some peeps still dey rock am. 😁
English

Week wey go sweet na from Monday - Tuesday you go know.
I'm super grateful @probernard_02
Thank you 🙏
Bernard@probernard_02
Winner according to Grok x.com/i/grok/share/1… Congrats @theJewfx
English

I no believe I fit see 12k views for X. Omo make Una help me ehhhh...
I'm a Forex trader with exceptional skills and I'm a banger boy too.
Follow me make I follow back abeg 😩🙏
Jewboy@theJewfx
@Gilmoorre Wetin be the name of this shoe again 😩. I remember rock am that year oo
English

@probernard_02 @probernard_02 boss how we go run am?😩🙏. I try access your DM but e no dey accessible 🙏
English

Winner according to Grok
x.com/i/grok/share/1…
Congrats @theJewfx

Bernard@probernard_02
Giving out this $5k account to one lucky follower Tell me why it should be you I’ll be in the comments
English

@probernard_02 @theJewfx Congratulations 🎊
E remain me Grok never pick 🥹
English













