Naka-pin na Tweet
promise beattv
871 posts

promise beattv
@Promisebeattv
|| comedian || || content creator || || model || || grok || || All weather || || on FB IG YT TK SP || || Ai edition || || streamer ||
space Sumali Mart 2025
3.2K Sinusundan2K Mga Tagasunod





I think sey I go chop the one wey @KojoForex do recently nhi o but then..........the comments sef too much for him to see my momo 😂
promise beattv@Promisebeattv
When you keep dropping account for giveaway and never gets anything
English

@Promisebeattv Na why you for not just dey follow anybody, na to check if the person you dey follow dey resonate with what you dey do and dey engage also😤👍🏽
English

know go put me for talk ooooo 😂😂😂😂
Iamobire@iamobire
Nor be by to pack many followers oo😹 Follow for follow rubbish The small one wen u get they engage u ?!!
English

Elon first son don wake
Iamobire@iamobire
That Arya star song “Colorado” She say nor be by who drive Benz?!!!!!! Madam correct your lyrics oo😹
English






































