پن کیا گیا ٹویٹ
complicated
512 posts

complicated
@complicate48645
LIVERPOOL YNWA,MUSIC LOVER COS IT MY THERAPY,REAL LIFE MUSIC TO BE PRECISED FASHION DESIGNER
شامل ہوئے Mayıs 2025
138 فالونگ83 فالوورز

@hypetribeng Omo wetin dey do omah lay sef we gats check up on am aswear joke apart cos tell me why him dey look zlatan like dat😭😭 abeg as a concerned fan let's check up on him plsssss na our gem b dat oo
English


@psalmmy619 😭😭😭😭 na my pain una dey laugh like dis 😭😭♌ I get one note for them e remain small I go finish am dem dey craze gan
English

Asake with a new style
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨MR M$NEY SCULPTURE BY IRAQI-DUTCH ARTIST ATHAR JABAR 🥶
English

Dear mutuals, you are doing yourself and not me!!!!!!!

Psalmmy_lex@psalmmy619
Can we have a Wallpaper Thread? Be the reason someone change theirs.
English

Oya share with me asap be free to do so
𝙴𝚛𝚒𝚐𝚐𝚊@erigganewmoney
Don't keep your dirty and unholy thoughts with. yourself, share it with me..
English

@psalmmy619 If den fit allow voice note for here I suppose dey swear for de ni dem no dey engage rara
English

@BIGURU84 Bro e get some kind people wey I dey follow I just wan make tomorrow reach first if dem no fb I go unfollow asap
English

@BIGURU84 We understand say county hard this days but u no think of how u want take help yourself
English

@complicate48645 Country dey touch everybody but we no be storyteller
English

@BIGURU84 We no sabi donate account number na and most of dem na another thing dem go use am do maybe smoke
English









