Official
386 posts

Official
@datbigofficial
Modeling & Fashion ✨ Wizkid FC 🦅
Port Harcourt شامل ہوئے Mayıs 2026
55 فالونگ16 فالوورز

Less than 300k to join with you as the only Nigerian collab to surpass 100m streams without certs
lamps@EmehNwabu
Less than 300k to a 100 million 🔥🔥
English

@Just4Stan_979 @JrSingbeh No be Gunna carry burna boy last year and eh still flop No sign of weakness album ooo 😂😂😂
This year Shakira don carry am again but wizkid own na gumbody to una
One dance go continue to hurt una no African artist to come fit create international hit like am again 😂😂😂
English

@datbigofficial @JrSingbeh Collaboration wey make una dey convulse and cry blood since 2025 wgtf, now crying over dai dai 😂😂😂 we no need one dance, burna is talented , we no need collaboration to shine . Burna boy is super talented that’s why him solo dey successful.
No daddy drake 😂
English

I have never seen a fanbase rely on another artist's song to brag or defend their idol's entire legacy, from the beginning of their career to their highest peak.
Does your favorite artist not have their own hits?
Wizkid the Feature-Rider.
lamps@EmehNwabu
No worry,make Una chop the double..na 5 Billion we dey target If one dance no get tatata streams 150x times this year make I bend.
English

@kenneyboix209 @theadeszn As if your fav biggest song no be still collaboration abi na because the song no gree do 1 billion stream na why you call wizkid own gumbody
Make una stop to hate on who suffer for something
English

@datbigofficial @theadeszn The only thing wiz take pass burna for streams na gumbody and that Drake number is crazy. 4 billion plus no be chyds
English

Can’t lie, Gumbody TOO SWEET, so this what Wizkid has been enjoying over the years ?
THE DEBUT HUB@thedebuthub
🚨 JUST IN Shakira & Burna Boy’s “Dai Dai” peaks at #10 on Spotify Global Daily Top songs chart with 4.08 MILLION streams.
English

@kenneyboix209 @theadeszn You dey call drake and wizkid One dance gumbody when wizkid dey try make name for eh sef outside where your fav dey now eh don get the biggest global international collaboration you say gumbody
English

@chikere_fortune @theadeszn So no be burna boy write eh verse una come dey make noise
English

@datbigofficial @theadeszn Can you rest now?
They’re both lead artist on the song
But shakira had more role cos she was the producer and and the writer

English

@lilmayor04 @BolinBolinnnn You no fit brag with una biggest song from una last album keh 😂😂
You fave don fall na Shakira dey carry am
Make eh first drop eh own song make we see
English

@_blizboy 😂😂since when Asake leave wizkid focus on his album all the new new songs wey wizkid don drop no one enter top 1 for Apple or Spotify 😂😂and no one don reach 10 million streams 😂😂



English

“Wizkid pressure”
for person wey never see song over 100M streams since 2020? Be serious na 😂

El Rico Integrity ❤️🖤@ElricoTegrity
English

@Brightowete @WizStatz Later we no won hear remove Chris Brown oo
English

@Mickeyboy828 @WizStatz Abeg how una dey check this thing tell me
English

@WizStatz @Rockbenxer We all know how it’ll end, 2m first day after 2 weeks 200k😂
English

@kenneyboix209 @theadeszn Use your hand add every music stats together tell me the one una get pass FC then
English

@datbigofficial @theadeszn As it is now, na only gumbody you take pass me o🤣🤣 and now we no leave anything for you
English


@Shege2U @WETALKSTATS If FC talk about Spotify now una go say gumbody who still dey go YouTube go watch video
English

@WETALKSTATS only Calm Down by Rema has 2.9B streams on YiuTube music , even over 3X One Dance 😳
Rema is too underrated

English

@thedebuthub @burnaboy @wizkidayo @asakemusik Hafa rema na abi Selena Gomez no help am for album side 😂😂😂

@chikere_fortune @theadeszn Buna boy isn't any lead artist go check USA Punch New you no go see burna boy name there
English

@theadeszn Tho Burna boy & Shakira are both the lead artist
Still Gumbody sweet Ngl 😂
English

@washingtonjr234 @BRAINYIMIG @theadeszn Them dey always talk about solo but add everything together now them go call gumbody 😂
English

@BRAINYIMIG @theadeszn Thunda faya ur mama vseless fuulish goat
Eesti

@kenneyboix209 @theadeszn Imagine say na FC talk this thing now una for don dey bring solo inside 😂
English

@theadeszn We must follow them with that gumbody ,I swear e dey sweet die
But base on say we get level pass Dem, our gumbody target na BTS, bad bunny and Taylor Swift
English

@achillesda6th @theadeszn But no be burna boy get No sign of weakness???😂😂😂
English

@EMMANUEL913390 @achillesda6th @theadeszn They describe it as a Nigerian artist on a song with an international artist
English

@achillesda6th @theadeszn Stfu abeg 😂😭 gumbody is when 2 artist are on a track na wetin una call gumbody my guy
English

@official_Gegeh See as you keep wizkid first you know ball na him be there father always
English















