Abra

5.5K posts

Abra

Abra

@schoolnero

football lover and music lover 30 BG

Ask me شامل ہوئے Ocak 2012
1.5K فالونگ447 فالوورز
Abra
Abra@schoolnero·
@TheDamiForeign Na tissue I dey use I never reach this level
English
0
0
0
93
DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·
Only legends will know what this shirt is used for😂
DAMI FOREIGN🥶 tweet media
English
401
133
762
34.1K
FELIX
FELIX@festus23619·
🚨 FIFA reportedly paid Burna Boy $7.5M to be able to feature him on the official World Cup soundtrack alongside Shakira.🤯 💵 🔥
FELIX tweet mediaFELIX tweet media
English
54
206
2.7K
64.6K
Abra
Abra@schoolnero·
@YKoluwaseun9 Abi na Carter dey make am trend ni person wey Dem no no him gbedu again
English
0
0
1
57
SEUÑ
SEUÑ@YKoluwaseun9·
if them no disrespect Wizkid, dem no go ever trend, Biggest for a reason
SEUÑ tweet media
English
305
818
6.6K
43.6K
fimlex
fimlex@fimlex2·
Na when you wise up you go know say the best thing na to comot from under Wizkid, cause that man just wan farm Aura and collect all the credits to himself. Na only under Davido you fit blossom, cause that man go create your path to prosperity for you.
English
203
400
2.7K
69.7K
Abra
Abra@schoolnero·
@justranky Dem too mumu and they no fit unfollow vdm o
English
0
0
0
118
R
R@justranky·
😂😂😂
R tweet media
QME
177
216
1.6K
32.5K
t
t@tundemoore_xx·
@_AsiwajuLerry We just come from same village ni o.. Abeg o 😂😭
English
9
1
46
5.8K
LERRY
LERRY@_AsiwajuLerry·
I just came across something crazy. Mr Eazi’s father was Mike Adenuga’s pilot and also Obasanjo’s pilot during his tenure as President??? I used to think that brudda was one of us, so he’s a Nepo baby 😭😭
English
1K
3.3K
32.3K
1.1M
Abra
Abra@schoolnero·
@ABUJAPLUG U need prayer indicate ur self
English
0
0
1
111
Abra
Abra@schoolnero·
@Tufab Composed but looks real
English
0
0
0
347
Dr Fab
Dr Fab@Tufab·
This was a good read.
Dr Fab tweet mediaDr Fab tweet mediaDr Fab tweet mediaDr Fab tweet media
English
28
55
200
36.4K
𝐓𝐇𝐄 𝐖𝐓𝐅 𝐆𝐔𝐘
Carter efe will continue to mention and Insult wizkid whenever he feels like and you will sitdown and take it like a good boy cus nothing anybody papa fit do 😂
English
124
430
3.6K
48.5K
Twitch Nigeria
Twitch Nigeria@twitch_nigeria_·
FOR THE RECORDS 🚨 ✅️ Wizkid never paid for any of CarterEfe’s studio section ✅️ Wizkid never Co-signed CarterEfe ✅️ Wizkid didn't buy any Streaming equipment for CarterEfe. ✅️ Wizkid has never tweeted anything about CarterEfe before. ✅️ Wizkid never gave CarterEfe money before. ✅️ Wizkid never gave CarterEfe a platform to perform the hit song "Machala" on his stage (DJ Tunez did) The statement "Leave the man that gave u a career" is FALSE, as he never had a direct impact on his journey. Instead, the fans has always talked about how to CANCEL him since he started supporting DAVIDO. NO SHADES, JUST FACTS 😊
Dr Fab@Tufab

Carter LEAVE wizkid alone. Leave the man that gave u a career alone. Put some respect on his name. Keep his name out of your mouth. Carter Efe. Leave Wizkid alone. This is a warning.

English
197
315
1.8K
102.1K
Abra
Abra@schoolnero·
@Tufab Oga una no dey press sub for the guy na only 30bg n outsiders
English
0
0
0
120
Dr Fab
Dr Fab@Tufab·
Those u claimed recognized u, why didn’t dey acknowledge when u were still struggling. Thats the real support not when u blown already. They came into the picture when u became the biggest streamer. All of you are using each other but Big Wiz doesn’t need u. If u like become the biggest streamer in the world, man doesn’t care. He’s been the biggest for 15 years.. when u were still wearing panties on the street bro
English
71
241
1.4K
25.7K
Abra
Abra@schoolnero·
@yabaleftonline Na okiki first set blow na him forget say Carter don turn boxer
English
0
0
1
490
YabaLeftOnline
YabaLeftOnline@yabaleftonline·
The moment CarterEfe punched Okiki and he c0llapsed.
English
100
40
520
31.1K
Jaden
Jaden@jadenjay88·
@schoolnero @CHULLY1010 Wizkid no need enter that ring men go enter that ring match Carter Efe go down
English
1
0
2
32
AYANFE
AYANFE@CHULLY1010·
Tunde Perry don dey para for Carter Efe as he talk say na Wizkid he wan fight with now😭
English
227
1.3K
12.3K
212.9K
Abra
Abra@schoolnero·
@Tufab Una no be God simple if una wan die make una die
English
0
0
0
27
Dr Fab
Dr Fab@Tufab·
Nobody is jealous if anyone who’s even happier for his growth, it’s Wizkid fc. And deep down we all know that he still loves Big Wiz so much & infact regrets that the recognition he wanted so bad didn’t come from Big Wiz. But he needs to move on. He will only ruin his fast growing brand if he continues to do this.
𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz

When Carter Efe was promoting and hawking wizkid in 2023 and even dropped a hit song,wizkid ignored. Now that he is chilling with Davido,Wizkid and his fans are now jealous. E no suppose better for any FC wey dey hate on Carter.

English
75
89
658
80.1K
Abra
Abra@schoolnero·
@Tufab Na that one he go chop press money
English
0
0
0
1.1K
Abra
Abra@schoolnero·
@Tufab He only blow for 1 month
English
0
0
0
21
Abra
Abra@schoolnero·
We stand with cater efe the guy that showcase talents
English
0
0
0
5
Abra
Abra@schoolnero·
@Tufab Everybody is not the same
English
0
0
0
24
Dr Fab
Dr Fab@Tufab·
You know how many footballers and foreign influencers have been supporting and promoting Big Wiz music for years, how many of em Wiz don give shoutout. How many of dem call am out for not acknowledging dem?
English
83
195
1.2K
16.3K
Abra
Abra@schoolnero·
@Guccistarboi Why u go gym shey u no know say he wan go space no fool
English
0
0
0
218
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤@Guccistarboi·
That bushrat get luck say I go gym today wey make me miss that space, I for wash him dirty yansh wetin no good, sotey he go dey regret why he grant the space, he get luck walai cuz to access the mic for speaker section go too easy for me 🤣
English
72
188
1.1K
26.9K
Abra
Abra@schoolnero·
@abazwhyllzz Because he dey chill with nepo kid lapo Dem dey cry
English
0
0
0
14
𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz·
When Carter Efe was promoting and hawking wizkid in 2023 and even dropped a hit song,wizkid ignored. Now that he is chilling with Davido,Wizkid and his fans are now jealous. E no suppose better for any FC wey dey hate on Carter.
English
1.1K
1K
9.5K
347.1K