
@Lagos044 @scally_wacko I no wan talk
Dem go say olosho method
Mavo Sabi jhor even if e get some songs wey no tap, some past discography rrly hit
English
Ay-pumpy
935 posts

@AyDApumpy
Random poster✍️ || Manchester united ⚽||Burna boy🦍||suiii||Naija made💯||


I bought all this for 100k is it worth it?



Biggest TG OMORI @boy_director , I just want to let you know that I’m a video vixen and I’d really love to feature in one of your next music videos. I’m also a very good dancer, relax and enjoy this sir😊

😁❤️🏆




Nothing wey woman deserve for marriage pass 3 square meal and roof over her head, Na una Dey do pass una self , my pady say e Dey carry tv remote go work.