
I just Dey laugh all the people wey dey push agenda against DJ Tunez since, how far now?😂
Kha Lifa
3.1K posts

@SHUIBOI
Not perfect, just special in my own way. ✨

I just Dey laugh all the people wey dey push agenda against DJ Tunez since, how far now?😂

Wizkid don enter “LAGOS” oloye don enter Wahala >>>>

Why all of una just dey post old clips ?

I thought he said did it to clear his Lamborghini on his birthday. He don change story again 🤣

“There was this Patek Philippe watch i really wanted and it was about $175k. I woke up and tweeted an account i don’t use, in 1 min i saw 2million naira, in 7mins i saw 20million naira, i was so shocked. Then it became if you don’t send Davido money you’re broke” - Davido 😂

Na person way Burna boy beat be this Wiz way w!cked pass devil Abi you think say because en gentle okay now 😂🫵🏻

watin dey do everybody different

"One day, we will be out there, among the stars" - Elon Musk