Segun
197 posts


@GodsPEbere @SegunAzeez13 Person dey talk say besiktas go do m i no see d comment again😭😭
English

Segun đã retweet


@katty36091 If you give me that 2k
Na 1k for sub
1k to play game
Make e reach me abeg
@katty36091
7050775467
Sporty ID
English

Let’s do this again.
Drop your ID for 2k
Selecting randomly.
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

@me_and6370 My bro abeg no vex for us
Even Jesus wey Dey for everybody sef some people still Dey complain about him 😂
@me_and6370
English

How you want make I know all my followers name? The kind entitlement Una Dey get eh I come Dey wonder if Una give me money to hold for you? Giveaway way I Dey do from my own pocket and heart don turn problem be like say I go stop the giveaway
Big 13: Emmajnr utd🤞@Emmanueljnr50
@me_and6370 I'm tired of u boss Since when u dey 6k I know receive anything from you isn't fair at all
English


@me_and6370 Please hear my cry make we 💥 it together please my bro @me_and6370
7050775467
Sporty id

English

Engage on this post and drop sporty uid make I do small staking power
Just me and my wallet@me_and6370
We must boom today !! God abeg o 🙏🙏
English

@me_and6370 7050775467
Sporty id
My bro God will bless you more and more @me_and6370
English







