Med the Edede

32.4K posts

Med the Edede banner
Med the Edede

Med the Edede

@Usedabackspace

Edolite, Realist and people person.

Tham gia Şubat 2016
3K Đang theo dõi2.9K Người theo dõi
Tweet ghim
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Of all work for benin na Undertaker work Obaseki give you.. God go judge Obaseki for turning AAU graduate to undertaker.
Med the Edede tweet mediaMed the Edede tweet media
Med the Edede tweet media
English
5
5
13
2.1K
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Osarenoga you don suddenly dey "busy with work" ur usually lie ??? You don run leave twitter my screenshot n picture no gree ur papa post again u dey hide dey come reply pple dey tweet once in two hours make u for come lie again say " i just came now i am shocked, i miss"🤣🤣🤣🤣. I don dedicate 3 weeks for you and anybody wey wan join you do tag team anybody join you zuzu go collect wetin no good for body.. u don suddenly remember say u get work but you no get work last week when them dey gas u up to unblock make una do tag team.. Anytime u enter twitter u go dey meet ur dragging for my page..u like hide dey reply , tweet once in 3hrs.. I dey with you.. Donation begger.
Sir Osas@Sir_osas

Wait, u go pin another tweet soon. Werey wan try her luck, she knows those things nor da work for me o. But she Wan try😂 Me wey go drag u unprovoked. Anytime I feel like. Might get busy with work for days, and just ignore u, but jut pounce on u unprovoked, with my leisure time😂

English
0
0
0
43
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Deep down i just dey wonder how papa osarenoga and osarenoga dey cope as light no dey and fuel self cost. How dem dey take dey preserve deadbody wey dey their moutuary??? Them go just dey smell Formaldehyde and formalin.
Med the Edede tweet media
English
0
0
1
63
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Osarenoga:"Help me Leader,No be wetin pple go talk. I go chop" Me:👇
GIF
English
0
0
0
22
Martins SA 🇿🇦🇳🇬
When you have a big mouth on this app make sure you’re willing to cough out money for lawyer fees and travelling to court. 🫠
English
3
2
4
136
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Na d way Adelabu dey hold mic dey vex me pass d light wey no dey..
English
0
0
0
31
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
If an employee comes to tell his employer dat he is unable to perform the task given to him it is only right that the employee is sacked on the ground of incompetency.. This is what I expect federal govt to do to Adelabu if he doesn't know what to do then he shouldn't be sitting in the office and collecting salary.
English
0
0
0
42
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas You wey ur mama know who she born you for as a legitimate bastard child wey u be you still called the idiot foolish man a curse..after all d sweet egusi soup d imbecile cook give you chop.
Med the Edede tweet media
English
0
0
0
14
Sir Osas
Sir Osas@Sir_osas·
Know who born for u sha, make ur pikin nor go learn how to do joko.
Sir Osas tweet media
English
2
0
0
184
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
My pikin no go learn carpenter ke!!! after him do freedom for carpentry finish abroad straight. Make him no get hardwork make him dey come twitter dey come hustle party donation like thief.. the small lands wey I don buy build self him go sell am take male him first million?? God forbid bastard child..
Med the Edede tweet mediaMed the Edede tweet mediaMed the Edede tweet mediaMed the Edede tweet media
English
0
0
3
56
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Future Mama CEO Nosa de Carlton Interiors leading partner with world best international interior designer Albion Nords and Aero Studios. God no go make us be Aigbangbee and Sons Moutuary Ltd.
Med the Edede tweet media
English
1
0
1
43
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
Goodmorning Edo twitter..
English
0
0
0
28
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas You no even let 6am knack at all na wah oo na so u dedicated to work??? working with little or no supervision..u can work under pressure.
English
0
0
0
24
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@Sir_osas You no go work ke!! You no even wait till day break
GIF
English
0
0
0
27