complicated

500 posts

complicated

complicated

@complicate48645

LIVERPOOL YNWA,MUSIC LOVER COS IT MY THERAPY,REAL LIFE MUSIC TO BE PRECISED FASHION DESIGNER

Tham gia Mayıs 2025
134 Đang theo dõi79 Người theo dõi
Tweet ghim
complicated
complicated@complicate48645·
Got adapted to the struggles and pain just to get hold of the success and gains. Trust the process never relenting anytime soon. God please I wanna make it out 🙏🙏🙏🙏
English
1
5
5
45.1K
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 Bro e get some kind people wey I dey follow I just wan make tomorrow reach first if dem no fb I go unfollow asap
English
1
0
2
4
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
I followed you, you suppose follow back I don big pass to dey comment mutual or fb 😞😂
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
4
2
7
30
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
If no be konji wetin consign me and woman 🙅
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
7
1
5
63
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 We understand say county hard this days but u no think of how u want take help yourself
English
1
1
1
4
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 We no sabi donate account number na and most of dem na another thing dem go use am do maybe smoke
English
1
0
1
4
Carina Kikelomo Jacob
Carina Kikelomo Jacob@CarinaKJacob·
Mo Salah looks spicy! Liverpool fans, permit me to lick my screen! 👅😉
Carina Kikelomo Jacob tweet media
English
5
3
22
306
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 U fit first try am people wey go follow go follow u do am
English
0
0
0
0
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
To get banger post no add na you no won post rip to your alife mom 😂
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
4
1
5
26
complicated
complicated@complicate48645·
@yarlo_wtf Asake fit no feature anybody aside from that tiakola and dj snake wey dey there
English
0
0
3
22
complicated
complicated@complicate48645·
@Brighth04 Wetin dem dey do me pass abandon dem dey reject me I no understand dem no active at all and na dem go post let's grow together like dem care
English
0
0
0
1
Brighto
Brighto@Brighth04·
My mutuals just abandon me …..no be so we talk am oo
Brighto tweet media
English
29
5
49
418
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 Na the gals u dey talk be dis oo 😂😂😂
English
1
0
1
3
BIGURU ❤️🦅
BIGURU ❤️🦅@BIGURU84·
As a girl to get banger post no hard na you no won post your breast 🫣😹
BIGURU ❤️🦅 tweet media
English
4
2
9
62
complicated
complicated@complicate48645·
U see those arsenal if dem born dem well make dem no carry league cos this season wey b say dem get every opportunity to carry am mancity na like 15 games left dey pick form oo.God thank u for making me a Liverpool fan
complicated tweet media
English
0
1
2
23
complicated
complicated@complicate48645·
@BIGURU84 @IamChinkoB_ All those gals wey no get sense I just dey pity dem,if dem dey cry say man dumb dem like dis I just dey ignore
English
1
0
0
4