Ademola
1.7K posts


We must continue to thank @officialABAT for saving our country from the last minutes collapse. The reason why you can still buy fuel for N1,300 and not N10,000 is because of the tough decisions he made to protect our economy.

English

@HighChiefOkoro You are very stupid you did more than him oloriburuko you are mad…
English

@instablog9ja No be APC o na all this backward party…una think say apc fool like that
English

@Mazi_Chinonso1 Na Una wey dey give this idiot audience i blame if he get the balls make he try Wetin VDM dey do na
English

@CrownprinceCom2 Na Una wey dey give this idiot audience i blame if he get the balls make he try Wetin VDM dey do na
English

@OurFavOnlineDoc Omo VDM try gan see as una dey analyse him everyday like everyday even if he dey lie see as he get una attention🤣🤣🤣🤣
English

Incase you don’t know what an NGO is:
SizZzle. 😎🇳🇬@n6oflife6
Activist wey dem Dash money to help the Poor done go invest the N100m in Treasury Bills… 😮💨😮💨🤣🤣🤣
English

@music75972 @OurFavOnlineDoc You open NGO and you no get money?? Poor man dey open NGO? VDM no get work but he dey pay workers omo RAtels foolish ooo
English


@seaking303 E no go better for both of you 2 of together aeon Oloriburuku both of you dey fight for una stomach werey oja
English

This man is fighting for us all. But, we are not supporting him enough
Oyindamola🙄@dammiedammie35
Sowore: “Facebook demonetized me a long time ago because they they didn’t like what I was saying, they allowed the government to surpress you by making sure that your account cannot go live beyond a period of time. Facebook is in unh0ly all!ance with the federal government, they need Facebook to be on their side. Whether they like it or not, we’re helping them to make money, 40 million Nigerians log onto Facebook daily, that is more people that has ever voted in an election in this country.”
English

@seaking303 You wey no get money to feed your family dey shade VDM 😂 your rent go soon finish Omo ode
English

This not don later learn new things today lol 😂
SUOAZOFFICIAL@TalkRevolutionX
See as VDM humble for court He don dey learn the hard way🤣
English

@bigswankky Smh se X dey pay too for all this write up cos when twitter con be Facebook now
English

@_Soloomon @AjiriFundz67239 @dammiedammie35 If you dey think for yourself too you won’t make that first statement ode
English

@AjiriFundz67239 @dammiedammie35 I no Dey follow people wey no fit think for themselves talk.
English

@Nuttybrosfc @EkyDorlyn @dammiedammie35 Werey how many people your sowore don deal with you think na 1992 abi
English

@EkyDorlyn @dammiedammie35 No one should beg for VDM when sowore starts dealing with him
English

@seaking303 This Oloriburuku no see deeone video o but if na VDM do ham now this werey no go let us rest if dem you well go call deeone call Dey he follow apc i want check something……your car ke you get car😁
English

@kingthomcee @dammiedammie35 Atimes i use to be like how do you people think sef ….wait so they should remain there cos there’s no job to offer them?…so your head don’t tell you that there are some people in prison who can’t bill their self Smh
English

@seaking303 This ode say no be say me wey get where i go 😂 like say the ode get work no go work and take proper care your family
English










