置顶推文
QueenChoco💙❤️
8.8K posts


@UrglyGramm @brownma_gic earlier this year I wan drive enter my street them stop me for gate say i no pay security 😭😂 because i’ve not been around and them don change security guy so the guy no know my car, no be small wahala that day oo, i caused trouble till them apologize
English

Guy them almost whynn me for this place wey I dey stay, like 5months wey I don move in dey pay security fee dey drop screenshots for grp, shey una believe say nah another person house dem dey write the payment under because both landlord get the same name, omo e no really funny buh dem don confirm am say nah me the first to pay always after I don speak grammar enter Yoruba 😭..
English
QueenChoco💙❤️ 已转推
QueenChoco💙❤️ 已转推

QueenChoco💙❤️ 已转推
QueenChoco💙❤️ 已转推

I am a British, Nigerian yes but I’ve always cared about Nigeria and anybody that has followed my career can vouch for that. I have houses in Nigeria, I want to take my kids home to a safe country just like we travel the rest of the world. Why should I not speak up about what is happening in my homeland?
English
QueenChoco💙❤️ 已转推
QueenChoco💙❤️ 已转推
QueenChoco💙❤️ 已转推

Some of these billionaire pikin no just get sense, cos tell me what's funny..
We dey cry, you meet person wey dey make us cry u open teeth like tap water dey smile, proper fool 🤦...
RUTH 🇨🇦@it_Rutie
Davido had one job.
English

@UrglyGramm Bruh online different from offline even common Governor if you Dey with am you most composed yourself
English
QueenChoco💙❤️ 已转推

Dem see edited video of verydarkman and quickly reacted and even asked for his arrest but up till date, Dem no gree see say them behaed teacher or see the lady and children wey dem kidnap since, walai e no go better for APC government, you guys are blood svcking demons who have no single heart, empathy or value for human lives. Fok you all.
English
















