Zlatan ibile na nepo baby
swizz 🚀💐🤡@swizz6196·1d@LuaCrypt Dat ugly boy wey no fit afford okirlka back than don get full store 😂Çevir English000196
osakpolor Jude@osakpolor1999·1d@LuaCrypt x.com/i/status/20832…Çevirosakpolor Jude@osakpolor1999𝗦’𝗔𝗳𝗿𝗶𝗰𝗮'𝘀 𝗧𝘆𝗹𝗮 𝗱𝗿𝗼𝗽𝘀 𝗟𝗮𝗴𝗼𝘀 𝗳𝗿𝗼𝗺 𝘄𝗼𝗿𝗹𝗱 𝘁𝗼𝘂𝗿 𝗮𝗳𝘁𝗲𝗿 𝗯𝗼𝘆𝗰𝗼𝘁𝘁 𝗰𝗮𝗹𝗹𝘀 South African singer Tyla removes Lagos from her APOP World Tour schedule following boycott calls over renewed xenophobic attacks against Nigerians.... QME00070
osakpolor Jude@osakpolor1999·1d@LuaCrypt x.com/i/status/20832…Çevirosakpolor Jude@osakpolor1999For this Mudryk matter ehh na G0d save di bobo. Wetin make dem ban Mudryk na because dem see meldonium for di test wey dem do Mudryk in 2024.. As of then once dem do test see meldonium for your bodi dem go ban you straight whether low or big. But as we enter 2026 WADA( World Anti Doping Agency) come update their rule say e get di kind amount of meldonium wey dem go see for your bodi dem go know say no be intentional unlike before wey be say if dem see small na ban straight. Since then Mudryk lawyers just dey waka dey hustle because dem know say as dem don update that rule Mudryk no suppose dey stay house. Even FA and WADA tok say as dem change di rule it means say di sample wey make dem ban Mudryk in 2024 if na 2026 dem do di test dem for no ban Mudryk because di meldonium no really much for hin bodi then. Hin lawyer meet CAS say since WADA don change di rule make dem just leave Mudryk make e come back to football make e take di 19 months wey e no play as hin punishment ( asin e don already serve hin ban like that) Both FA, WADA and CAS agree naso dem clear di matter say make Mudryk come back to football. QME00040
osakpolor Jude@osakpolor1999·1d@LuaCrypt x.com/i/status/20831…Çevirosakpolor Jude@osakpolor1999Goodness and mercy shall follow us today QME00033
osakpolor Jude@osakpolor1999·1d@LuaCrypt x.com/i/status/20831…Çevirosakpolor Jude@osakpolor1999Which is harder: making money or keeping money? QME00032
BLAQ 🇳🇬@Bigblaq123·1d@LuaCrypt Happy new monthÇevirBLAQ 🇳🇬@Bigblaq123HAPPY NEW MONTH FAMILY 📈 English00039
RemmY@RemmY709·1d@LuaCrypt x.com/i/status/20832…ÇevirRemmY@RemmY709Xenophobia doesn't stop at the border.When Africans are attacked in South Africa,South Africans,their businesses and their artists pay the price across the continent.Tyla's Lagos ban is a warning. Africa cannot preach unity while Africans are hunted by fellow Africans. QME000126
Assignment not Homework@AssiynmentJnr·1d@LuaCrypt He is a nepo baby person wey dey snap pics with wizkid as of then oooÇevir English00062