Post

@HouseOfBrains Hello H.O.B., we're looking forward to some tough work this December! 🚀🚀✨
English

@HouseOfBrains Even Father Christmas dey follow knack too, no be chais
English

@HouseOfBrains Dey play if you never join cult nobody for you this December, nah people wey get mind dey collect gift 🎁😂
English

@HouseOfBrains This small hustle I wan start now Una don carry cult enter 😂😂 I no dey again
English

@HouseOfBrains If them never shoot one father Christmas the rest no go wise 💔😒😂
English



































