🥤
17.7K posts


This one go soon cut 12 tickets 😂

🥤@8reddddd
I no play anything again😭 one game fit fuck everything up
English

One cut go just Dey make you reason wetin you fit use the money do 😩
🥤@8reddddd
June rollercoaster month fr😂 as I Dey boom , one cut wan finish me 💔
English

Bro his game one cut 500k I no believe am 😩
Badru🇫🇷@I_am__badru
I troll u yesterday come later realize say ur game last pass 39 billion own… i’m sorry i wasn’t familiar.
English



Na another realm you Dey 😂 better go smoke backy and Cana
Forever SureBoy ⭐️@MathiasIgonor
Today no clear see Main game today ❌ Edit ❌ Edit of Edit ❌❌ Edit of the Edit of the Edit ❌❌❌ This journey go long 💔
English



I for just collect 600k wey I see buy Cana 20g omo
🥤@8reddddd
Last two 39 billion game God abeg 😂
English



