
@ultimate_kombo Make Una leave this 1v1 gimmick of a thing Lamine yamal is a great prospect but never the best winger, I can name more than 20 winger better than him for now, make Una leave this young guy alone, he never do half of wetin go make Una dey yarn Durst abeg
English




























