Angehefteter Tweet
Mr Unstoppable XXL
927 posts

Mr Unstoppable XXL
@Mrunstoppablexl
Philanthropist Flyboy ✈️ 30BG❤️ Crypto & Stock expert Wanna catch cruise and help
earth Beigetreten Ocak 2026
360 Folgt321 Follower

@BETFUSE1 Shey na Portugal wan wan win worldcup be this?
English

@it_Rutie Na this Ruth i wan make dem do something....not even VDM.....I just smell evil about her, your yansh go soon open...naso you scam person the other time but everyone don move on
English

@iamnasboi @ProductivityVA Na you know wetin you u come do o....me i know my purpose in life
English

@Toluwase_x You wey post the video self no watch am, if not you wont put up the write up
English

@Toluwase_x @DavidoPolice You must be kidding....poor or what did you say?
English

@elonmusk Èyí ni ìròyìn gbigbe ẹni tí ó yà lẹ́nu jùlọ fún mi, mo kò rò pé wọ́n máa ṣe ìgbésẹ̀ ọgbọ́n bẹ́ẹ̀, deal tó gẹ́gẹ́ o... Mo ń fẹ́ kí ó ṣe àkókò náà láìsí ìfarapa 👏 👍, ẹ máa tẹ̀lé e.
Tiếng Việt

@bignifty44 @David_5019 @BETFUSE1 As your papa be prick sucker right? Hahaahaha I no be like your papa sha
English

Eyes have not seen, ears have not heard the type of thing Nigeria would do to Portugal tonight.
Madrid Xtra@MadridXtra
🚨 OFFICIAL: Cristiano Ronaldo will play against Nigeria for the FIRST TIME in his career TODAY.
English

@David_5019 @BETFUSE1 Which Ronaldo....person wey dem go dey bench for worldcup.....he just dey disturb himself he no fit win worldcup
English

@BETFUSE1 Nigeria players after Cristiano Ronaldo makes it 3 goals within the first 30 minutes:

English

@ugogod101 @john322226 I beg shey Victor go play? Na wetin I wan know be that
English

@pxrcyishim You all be hyping Ronaldo lately like say he his Messi
English

Ronaldo has scored against every nations he has played against, i’m so sure he’s getting another one today😂🔥
Madrid Xtra@MadridXtra
🚨 OFFICIAL: Cristiano Ronaldo will play against Nigeria for the FIRST TIME in his career TODAY.
English

@callmiAbbas @rejuvenated_ug Ice don finish Ice Prince
English

@TouchmineX No dey lie....when did Osinmeh said that??
English

@_AsiwajuLerry Nothing wey he fit do....everyone hyping Ronaldo like its Messi
English

@PoojaMedia Their eye go blur, dem con dey hype Ronaldo like say he go even score goal for world Cup without penalty
English
























