ADEDAM🎱LA
2.3K posts

ADEDAM🎱LA
@ADE__DAAMOLA
Omo Efon Alaaye || Graphic Designer||PUNTER(BTS and goal scorer specialist) ||Printer || Footballer
Kırklareli Merkez, Kırklareli Joined Eylül 2017
291 Following175 Followers

@slay_jimmy And those his fans will still insist he is the GOAT OF WETIN ?? make dem Dey play
Another World Cup about to be rigged in favor of him lol
English

The favoritism Messi has gotten his entire career is one of the reasons why he’d never be the GOAT to me. Any other player including Ronaldo gets a red card for this tackle

عز@MnbrIl
ميسي ينجو من الطرد المباشر أمام الجزائر 🇦🇷🇩🇿 حكم تقنية الفيديو لم يستدعي حكم الساحة مارتشينياك لمراجعة الحالة
English

@slay_jimmy Cry today😭🪣, cry tomorrow😭🪣, cry forever 😭🪣
Una go sha see something talk
English

@Maverickgadget @Andzace Na that first goal scorer gangan b the prediction wey e ask
Check again
English

@ADE__DAAMOLA @Andzace Nah just the scorer no Dey the score like correct nah
English

@Cyberjoe19 Trophies Assnal 2016-2026 vs Yamal in Barca
Assnal - 6
Yamal - 6
Assnal life don Gabriel
Deutsch


@Maverickgadget @Andzace E pain me for you o
First goal scorer not correct score🤦🏿♂️
English
ADEDAM🎱LA retweeted
ADEDAM🎱LA retweeted

Arsenal have a better chance of signing Pedri than Barcelona signing Deccers
Where you wan see £150m
Brokelona
Ferdinand 🐐@IkebuduChinonso
@Cyberjoe19 Na till we buy Declan Rice before you go believe...
English


@slay_jimmy Anything Arteta wants, I want
We go teach him finishing
That's all
English

@Bot_owner21 @Elli38359437 @Cyberjoe19 Nibo
Na cruise since last week na and I gbadun ur energy
Pure banter no insults
Na if you no follow back I go follow you fight😀
English


@Bot_owner21 @Elli38359437 @Cyberjoe19 Ur mind no go dey keh
European virgin
I doubt if you no be impotent for real life sef
English

@Elli38359437 @Bot_owner21 @Cyberjoe19 Person wey don fra
Proud of a final e entered and lost
Very shameless man
This kain guy fi dey wash pant for olosho dey shade person wey get wife for house say e never see pant wash
English

@Bot_owner21 @ADE__DAAMOLA @Cyberjoe19 Your own wey carry you enter final which trophy you bring? Or them share cup for lossers?
English

@Bot_owner21 @Elli38359437 @Cyberjoe19 If you get that trophy for ur trophy cabinet come cap for here buh b4 den go warm semo chop… e no too hard cause ur life don hard enough as an assnal fan
English

@Elli38359437 @ADE__DAAMOLA @Cyberjoe19 If your players don enter that final wey I loose then I go reply you , for now go warm Eba
English








