Clever_toheeb
1.5K posts


@CleverToheeb @Whizzberry_ Go on instagram and search “Wudhaus Ng” and see what I’d use to raise my child…what about you,,,what you gon use?
English

@Sparklenonstop @official_Gegeh Na that Elle gan gan cause all this 😅😅😅
English

How you go mention Top 10 without Wizkid eehn
OLAMIDE 🌸💖@Olamide0fficial
Adesope listed Top 10 Afrobeats artists and he didn’t add Wizkid’s name 😂🤣
English

@YenYenNation @Whizzberry_ Na this Brain 🧠 you Dey use cross road
English

@Whizzberry_ NA UNTIL DAT LIZARD EVENTUALLY SUE U 4 DEFAMATION OF CHARACTER U GO REST 😂🤣🤣🤣🤣😂
English

@Whizzberry_ Your own life just Dey spoil Dey go and I like it😂
English

@Coaster_Lee007 @Whizzberry_ Pray make you be someone role model wery 😅
English

@Whizzberry_ You no get family members 🥺 you come dey live another man daily life jesu
English

@theboybenzo @Whizzberry_ Oya na you wer won use forex raise pikin 😅😅😅
English

@Whizzberry_ This is what you’d do? Get married ..have kids? raise em? Omo e better make goat raise your kids o..cux if na you,,omo bro,,no hope,,,dem go too useless…
English

@Random_vid001 @Whizzberry_ With your fb he get level pass you 😅😅
English

@Whizzberry_ Better go buy +1 Facebook make you leave this fooling!
English

@Big_Djcruzz @Tufab @mekwafendi Can you post your look and your account balance I won check something mugu
English

@Tufab @mekwafendi Why una no dey talk about how dry this una Wizkid looks now 😏
English

@LifeofJunimill Na in use in mouth koba him self make he go ask solo 😅😅😅
English

Even if u be opp or hater, why will u listen top 10 afrobeat artists and not include WIZKID??😹😹
OLAMIDE 🌸💖@Olamide0fficial
Adesope listed Top 10 Afrobeats artists and he didn’t add Wizkid’s name 😂🤣
English

@Big_Djcruzz @DurkioWiz Plus you and adesoapy no big reach Zion 😅😅😅
English

@DurkioWiz Adesope big pass him else he would have shenk him too 😂
English

@DurkioWiz @table_shaker_ Una too dey play o😂😂
Adesope na for everybody since when
Coz en dey with davido no mean say en no dey with wizzy
Adesope don tey no be today oo
English

@jaybillionz10 @DurkioWiz @attah_akor Wiz no dey use bouncer pursue person he go use mouth pursue u ni
English

@DurkioWiz @attah_akor If he doesn't want him around, he would have informed his bouncers. I thought they said he no dey fake am
English

@abazwhyllzz You keee u wer dey smell na why dem cover nose 😅
English

Was he supposed to have it with me?
THE DEBUT HUB@thedebuthub
Wizkid is having the time of his life with his kids 😂💙
English

@Favournjoku0 @b_adam45 Gay pays better ooo cult no get salary o 😅😅😅
English

@honest30bgfan_ No be every customer person go dey Kala for say you won collect the actual price na barber we be we no be God
English

Delta businessman tested two barbers after returning from the UK. The first refused to cut his hair for N2,000 instead of N5,000.
The second, Suleiman, agreed saying, "It is morning, I will not send you away" and gave him the cut.
In return, Danmotech transferred N5 million to Suleiman to help him set up his own shop.
English

@MosesBenja48297 @seyikanbai lol make dem use charm shake you 😅😅😅
English

@seyikanbai Pride is what I hate.. Even if u are who u think u are it takes nothing to reciprocate
English












