Pinned Tweet
God Is Good
171 posts


@Oz_Web3 @abazwhyllzz Make I reason Elon first I Dey come. Try buy blue tick oo
English

@abazwhyllzz Abazz i no go warn you again oo. This one no be davido and WIZKID. Leave football
English

@abazwhyllzz Omo no the talk about football this boy. I go comot your left over teeth oo
English

@Oz_Web3 @abazwhyllzz Between him and Suen I no even know who mumu pass
English

@_belikebaddy @Esmart26 God create you finish, you get mind go change wetin he don create. You the try tell God say him no sabi work Abi no whala. Till judgement day
English

@UTDTrey You just the waste money Trey. This could change my life
English





























