Ede goodness Nnenna
3.3K posts

Ede goodness Nnenna
@GoodnessEde
CRYPTO AND FOREX TRADER #SMC #TRADER I'm open to learn, take corrections and improve.
Nigeria Joined Nisan 2025
1.3K Following69 Followers

Hope you know say fruit never show, e no mean say tree no dey grow.
No dey judge your life to wetin eyes fit see.. No be every progress dey make noise.
Heart wey dey yield, ee no get siren, but progress dey happen there.
Your stopped reacting to everything, That is progress.
Your stopped chasing validation, That is progress.
You stopped begging people to stay, That is progress.
And growth is still growth, even when applause is absent.
The blessing you are praying for, may be waiting for the person you are becoming...
The biggest things in life, often starts when nobody can see.
No dey insult your process oo, Not all progress is visible. But invisible progress is still progress.
Your are doing well. And you wey dey read this thing, na you I dey talk to. You go make am..
English


See How my weekend is going 🙄

Ede goodness Nnenna@GoodnessEde
I will be spending my weekend with #BTC. Wish me well 🤛
English































