MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S

5.9K posts

MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S banner
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S

MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S

@Lagos044

😈BADMAN LAG🛞S🤟🏿

Pluto Joined Mayıs 2024
345 Following491 Followers
Minions 🪼
Minions 🪼@Minionsmill·
My first time buying weed online was a a complete disaster @HardBStrain 😮‍💨😤
Minions 🪼 tweet mediaMinions 🪼 tweet media
English
3
2
4
73
PUTPAWER✝️
PUTPAWER✝️@scopynation·
I remember that year I return from party the next morning, already rehearsing my next excuse 😭 My papa don already position for parlour. The man just drop cane for ground and say: If I use this cane, dem go say I bully you. Come, face me make we fight man to man😭
English
230
493
4.1K
88.6K
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S retweeted
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@scopynation The day wey my papa gimme blow Omo i nurse that arm for like 3 weeks😂 If i wan raise the right hand e go be like say something dey tickle my bone I go just burst laugh if I remember the scenario 😂😂
English
4
2
183
8.4K
ωα¢кσ
ωα¢кσ@scally_wacko·
Mavo surname dey leave rent free for my head bruh
English
76
139
7K
487.2K
Ola⚡️
Ola⚡️@lifeofolaa·
even if a gram of Canadian vegetables is sold for 20k, the children of God must survive
Ola⚡️ tweet mediaOla⚡️ tweet media
English
111
82
1K
114.8K
Daniel
Daniel@Danielhztph·
@Lagos044 @Bradpaul420 @30BG_Professor @lifeofolaa And e still Dey hit you the same way ? For me nah only that backy brother fit make me high wella for Scotty the way I want No be say I no Dey high, but I no Dey reach peak And I no wan take colos again for my life 😂
English
1
0
0
14
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@DOYE01 @scopynation When I fes chop the blow omo pain wan kee me for like 3 days straight but as e start dey heal small small I con notice say be like say this thing wan dey tickle me small small o😂😂🤦🏿‍♂️ me sef go con dey use the hand play as life neva hard that time na 😭 😂
English
1
0
2
381
MADE ✞ IN ✞ LAG🛞S
@DOYE01 @scopynation I swr I no lie o If I try raise the hand pass how e fit go, the thing go con dey sweet me one kin😂😂 If I remember say na my papa cause am and how e take sup e go con still funny me more 😂😂 omo I carry my P. Man run that day no be small Na why werey use vex gimme beta blow😂
English
3
0
21
968