LightWays
78 posts


@daveownsaglock @tunmise_adeleke Bro you sef see say all your edit cut yesterday, normally you suppose give us that one to recover loss ni, things no suppose Dey go like that, most of us no even get money to buy not to talk of staking high.
So you sef reason am nau,
But still na your choice you no force anyone
English

@tunmise_adeleke abeg I use God beg you untag me from your page , why am I still seeing these comments
Elite NFTweets@elitenftweets_
@daveownsaglock @tunmise_adeleke VIP on correct score??? Are you scammer? TF??? You are still coming up, not established yet with 1400 followers and na correct score VIP dey sweet you? Oya na, carry go.
English

@daveownsaglock @tunmise_adeleke Even thou all the edit cut yesterday, that one no mean say make una come Dey drag,
@tunmise_adeleke I understand the fact say ba you carry most if us go him page, but nevertheless we no be baby, and no body complain say e scam them. So make una just chill, make una overlook am
English

@daveownsaglock @tunmise_adeleke Bro, make una calm settle this thing,
I no expect this matter to get to this level oh,
And I no expect @tunmise_adeleke make she Dey drag you like this.
For the fact say the game💥 , I no see issues there, as me no get money to play i no vex,
Even thou all your edit yesterday
English

@daveownsaglock Cap less bro, e never reach make all this thing Dey sup oh
Make una just chill sha
English

Not to be rude but I’ll run if I see you at night
chioma 💅💵@onyinyechukw903
Your Igbo finest is awake good morning my friends if you aren’t my friend you are missing .
English

Enter telegram first
Before I pick
t.me/BETLEADS1
BETLEADS@BETLEADS
Make we give someone 10k Who need am
English

Today , I step out with confidence and divine favor.
Every door that seemed closed begins to open for me.
I declare:
✨ My steps are ordered by God
✨ My decisions are guided with wisdom
✨ I will not miss opportunities meant for me
Just like a winning ticket, everything aligns in my favor today.
No losses, no setbacks—only progress and testimony.
I decree:
🔥 Where others struggle, I excel
🔥 Where others doubt, I win
🔥 Where others fail, I rise
Today, grace speaks for me.
Luck, favor, and divine alignment follow me everywhere I go.
I am blessed. I am winning. I am unstoppable.
If you believe this, type AMEN 🙏🔥
Repost and claim your victory today 💯🚀
English

@tunmise_adeleke Thou I no stake high, but na me no how e go affect me, make all this edit no single boom. Na those wey no share code come Dey boom!!!
English

Another edit boom 💥
🤲🏻🤲🏻🤲🏻🤲🏻🤲🏻🤲🏻🤲🏻🤲🏻
Make Una show love to ginger me
Grace Unlimited@Grac3Unlimited
@tunmise_adeleke 4/4💥 Thanks for all you do
English

Congratulations guys
Abraham Philip@PHILBRAHAMMBE1
Thanks for your advice Na 100 dey my opay 😂😂
English

9FTX- X9DNB9
Edit|Flex|Ignore😈
MB6- TZE2TR
GL🙏
It’s home already💥 @tunmise_adeleke


oflagostumtum_FTX@tunmise_adeleke
MCU6FT. 6️⃣🏆FTX 💥 SQKMM2 6️⃣🏆FTX 💥 TTWU0Z. 6️⃣🏆FTX 💥 Combine of all SLWT2Q 1️⃣8️⃣💥 1&2 P7V7G2 1️⃣2️⃣💥 2&3 JP1B3L 1️⃣2️⃣💥 3&1. X2NSGB 1️⃣2️⃣💥 LET THY WILL BE DONE ✅ MAY ALL ODD ALIGN 🏆🎉💥
English

@DCO_ANALYSIS I need help oh, I’m a freelance translator and my pc get serious issues i no fit work again 😔
English








