Veiled mind🖤@EmmalexD79828·38mAll of Una when unfollow after I follow you back oloshi😹Translate English10012
posh cayenne@Ginaposhcayenne·1hEverybody just Dey get mutuals today , only me still Dey for 900Translate English22329532
st.martynn AFC@Marxarcarlar·1hShey if to say I get verification you go still unfollow me?Translate English40674
🧃@Nun_Iv·2hJust 2 days wey I go offline, 4 ppl unfollow me omor una too toxic for this app gon😂Translate English67211341
khalifa jnr@Khalifa_jr2·2hYou no follow me, you say make I follow back I fit deck youTranslate English52671
THANKGOD@Tee_gee·1h@Bee_Crypto3 Thanks for the follow. My followers were only 3 this morning, but right now I have 59.Translate English0013
Emmanuel....i ⚕️@AshE_Nuel·8hSportybet lost yesterday, sportybet will recover their money from desperate people today. Don't be among.Translate English37601743.1K1