Debola@heislabs·20hmake moving man farabale calm down dey watch LOVE ISLAND omo, your life don fucking spoil.Translate English00020
Debola retweetedMISSY💕🍫@Darkchocolaite1·1dIf Zeedat help you lasan your own don spoil 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 You don sell your life and soul give am be that 🤣🤣🤣Translate English110682.2K1
Debola@heislabs·5dYou wan dey on babe, you no do background check ke? Nothing fit fear you again for this life.Translate English00212
Debola retweetedInioluwa ♱@Inioluwaaaa_·6dalways run background check on whoever you’re talking to😂Translate English13863
Debola@heislabs·10 Haz“so because of breast, you dey call that girl mommy?” if e reach your turn, no call am.Translate English01425
Debola@heislabs·6 HazGirl go calm down write things wey she no fit afford, post am come de call am birthday wishlist🤣 No go work for your money 😭Translate English00211
Debola@heislabs·5 Haz“Get your PVC, Get your PVC” bro just leave me out of this, i no know wetin to do abeg 😭🙏Translate English00110
Debola@heislabs·31 MayOnce your Nigerian parents find out you can make money on your own, it’s over for you.Translate English01332
Debola@heislabs·28 MayYou de vex for me, you go de unfollow/block me for tt I swear you never ready. 🤣Translate English00113
Debola@heislabs·28 MayOne day when you’re trying to send someone’s story that you want to gossip about to your guy, you’ll mistakenly reply to the person’s story instead and you go explain tire 🤣Translate English01122
Debola@heislabs·23 Mayomo this age wey i wan turn in few months de fear me Jesus Translate English00232
Debola@heislabs·20 May“3/12”, “3 papers in one day”, “4/7”, “God will punish so so lecturer”. Lord i’m grateful that i cannot relate 🙏Translate English00213
Debola@heislabs·19 MayI know say I dey fumble sometimes, but overall I be sure guy.Translate English01322
Debola@heislabs·18 May“You have this innocent good boy face” Aunty no be for where breast dey oTranslate English10335
Debola@heislabs·16 MayWhen e finally green, the story wey i go tell go too sweet die.Translate English00223