Pinned Tweet
fayome sunday
1.1K posts

fayome sunday
@stream_being
Brazenly Gemini!♊️ keep my hand firm on this grip, this how we handle sh**. my fav strong as my taste is high.NPNP.30BG 4L. spite fwd inside myself 💛💰🛳🛩🏝
Undiscover Joined Ekim 2025
196 Following50 Followers

@we_dey_here If you read the caption correctly you go think say na like this hustle dey easy 🤦🏽♂️🤦🏽♂️
English

@liluzi_chase @JayFrosh1201 @Update_Yakpa @we_dey_here Na so una go talk collect money no talk again.
English

@lo_ner45 @JayFrosh1201 @Update_Yakpa @we_dey_here Abeg say e fit work for WhatsApp those people jus dey dupe me.
English

@JayFrosh1201 @stream_being @Update_Yakpa @we_dey_here Which one be nope Oga if you won advertise do so no Dey mislead people
English

@exknighttx Abeg wot kind of vpn can we use to bomb this site.??.
English

@big_zehrry Person say hope say your lawyer get lawyer wey know lawyer wey Sabi book😂😂😂💔💔
English

@omowereyso I don sharp follow you. I need us number for WhatsApp
English

@xbossupdates “It say server can’t open the page because server can’t found the page”.
English
























