
Prospa
1K posts

Prospa
@14_Prospa
African || BarcelonaFC || FrontEnd Dev || Architect





It's hard to ragebait me nowadays but Illbliss tried. O try.




Afara Community youths reject Doris Ogala, ask her to go back to Amaokwe Item and start her campaign there. They also used the opportunity to pledge their support for the government of Dr Alex C. Otti .








If una really know where some of us dey come from, the kind load wey we dey carry for head, the responsibilities wey dey our neck and how hard e be to reach this level, una no go just open mouth talk some kind things. Everything no be for social media. Everything no be couch, TV stand and fine room pictures. Some of us dey sponsor ourselves, support family, pay school fees, take care of parents, settle bills and still dey try build a better life little by little. The fact say my room never look the way you want am make e look no mean say I no dey make progress. The things wey matter to me fit no be the things wey matter to you. Before you judge person from one picture, remember say you no know the full story. You no know where the person start from, wetin him don pass through, and the sacrifices wey him don make to get where him dey today. I no dey compete with anybody. I dey move at my own pace, and I thank God for how far I don come. One love 💙🙌








Nigeria sells raw cocoa at $8,000 a tonne. Processed into butter it earns $48,000. Made into chocolate it earns $240,000. 30 times the money, yet Nigeria is still choosing $8,000.















🚨 Bernardo Silva to Real Madrid, HERE WE GO! Agreement in place and contract approved. Two year deal plus one year option, fast deal by Madrid started 36h ago and closed immediately. Mourinho wanted Bernardo, he says yes and advanced talks revealed today are 100% confirmed.












