get better
1.1K posts


@AjMachalaa De want collet th song for Wizkid ,Mavo, Dj tunze 😭😂
English

@JrSingbeh @theboyfromojo Davido de lick Wizkid yansh we all know😂if Wizkid no tweet album davido no knw no say he go drop album Abi 😂The 5ive wey he drop wey he start with farming wack nigga
English

@theboyfromojo Album mode, na why wizkid rush tweet Album, we know who copying who.🤣
English

@Morayo_addict @Rammyboy111 So till nw that idiot never talk ?😂
English

I want Davido, Wizkid, and Rema to Drop same day.💯
THE DEBUT HUB@thedebuthub
🚨 IS DAVIDO TEASING HIS 6TH STUDIO ALBUM? 👀
English

@real_30bg @rubby35216 @DavidoPolice But Una been de gazz say lil baby post davido on him birthday na😂 very anyhow people
English

@Wizzy_Wizzy888 @rubby35216 @DavidoPolice But u wan dey celebrate am now all of una don dey jubilate 🤣
English

@hereAtm02 @MusicTalksHub22 @bigfestus5 @Myth2252 @WizkidSource @aziz_abiola And people with blue tick de always think say dem don make am for life 😭 cus u go tell me if na everybody for here de hustul for Elon😂
English

@MusicTalksHub22 @bigfestus5 @Wizzy_Wizzy888 @Myth2252 @WizkidSource @aziz_abiola No go hustle, dey find blue tick replies for mini $
English

Davido don use ₦15m buy his brain 😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz
They have officially posted the celebrities that was invited for Louis Vuitton on instagram. Guess who went and was not invited?😂
English

get better retweeté
get better retweeté

@bigswankky Bingos go start posting lil baby comment on Davido picture
English

Lil baby will see what real influence looks like today!!
Wizkid fc don flood him cs😩😂
𝐒𝐖𝐀𝐍𝐊𝐘@bigswankky
Quavo and Lil baby share a photo of them chilling with Wizkid via IG post This LA Wizkid relocated to, Una go hear am hot😂
English

@1chynese @thedebuthub Asin de just de cry from one post to another I love it
English

@itzbasito I like as 30bg de restless dem just de rush from one post to another 😂
English




























